Music Video

Abochi - Bestie (Official Music Video)
Watch Abochi - Bestie (Official Music Video) on YouTube

Featured In

Lyrics

LifeLine Records
I'm in love with my bestie, and I don't know what to do
Sometimes, I dey feel say she dey feel the same way I do
But she dey call me brother
I no dey barb that thing
'Cause sometimes we dey act like lovers
Wey we dey do more things (Herh)
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
If you dey hear this song, just know say somebody fall for you
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
I know say I no for catch feelings, but e be too risky to lose you to another one, oh
So somebody tell me wetin man for do
'Cause I no wan lose wetin I get plus you
So somebody tell me wetin man for do
'Cause I no wan lose wetin I get plus you
Is it my brain or my body?
Maybe my heart no well
Sɛ ɛyɛ ɔdɔ kan deɛ a, me no mennim
Dea me nim ne sɛ m'ate ahwe wo dɔ mu
Hallele (hallele)
Ao bestie eh
Hm, Wherever you dey
I say you for hear me today
I don't care if I shy for your face
So, bestie, you no dey wonder why
The girls-girls no dey come my way no more
Sometimes your jealousy sef dey blow ma mind
But e dey give me vhim so I dawg them all
Now as you then your guy shun
I hope say we go fit to go the next level
'Cause the feeling dey grow strong
Make we look sharp before we start to blame devil
Ao oblayoo, sumɔ mi
Ejaakɛ, mi hu mi sumɔɔ bo
Mi nyanyo kpakpa, sumɔ mi
Ejaakɛ, mi hu mi sumɔɔ bo hey-yeah
Somebody tell me wetin man for do
'Cause I no wan lose wetin I get plus you
Somebody tell me wetin man for do (Somebody tell me wetin man for do)
'Cause I no wan lose wetin I get plus you ('Cause I'm in love with my bestie, yeah)
Is it my brain or my body?
Maybe my heart no well
Sɛ ɛyɛ ɔdɔ kan deɛ a, me no mennim
Dea me nim ne sɛ m'ate ahwe wo dɔ mu
Hallele
Abochi ein sound, oh
Written by: A, Jeremy Soto, Johnathan Scott, Karel Jorge, Tegan Chambers
instagramSharePathic_arrow_out