Featured In
Top Songs By Mr Eazi
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
Emmanuel Kelechi Nwosu
Composer
Lyrics
[Intro]
Fashee me
Say daada me
It's your boy Eazi
Mese daada me
Men taata me
[Chorus]
Oh baby, pour me water
Holy water, quench this fire
Pour me water, some holy water
Make you quench this fire
[Verse 1]
Everybody warn me make I no fall in love with you
But I no answer them, I tell dem say na you
Right now, you come and then you play me for a fool
I'm out here wondering wetin I do, ye
[Chorus]
Oh baby, pour me water
Holy water, quench this fire
Pour me water, holy water
Heal this fever
[Verse 2]
E be night but I dey greet you bonjour
The thing you do me, e dey do me Kung fu
This thing I see am, e be deja vu, ja vu, de javu (Eh)
E be night but I dey greet you bonjour
The thing you do me, e dey do me Kung fu
This song I sing Abena e be for you, for you, only you ma
[Chorus]
Pour me water
Holy water, cool my fever
Just pour me water
Pour me holy water
Make you quench my fever
[Bridge]
Fashee me
Zagadat
Mese daada me
Men taata me
Men taata me
[Outro]
Fashee me
Mese daada me
Men taata me
Men taata me
Written by: Emmanuel Kelechi Nwosu, Oluwatosin Oluwole Ajibade