Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
P-Square
P-Square
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Weird MC
Weird MC
Songwriter
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Songwriter
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Songwriter
Northside Entertainment LTD
Northside Entertainment LTD
Songwriter

Lyrics

[Intro]
We bring it back again
The remix
With your busy body, eh
[Verse 1]
Yo P
Everybody, eh
It's the Weird MC
Mark this dance
[Verse 2]
This is the remix
This is the remix
This is the remix
[Verse 3]
Okay now
Rake it all now
Here we go now
With the flow now
[Verse 4]
Peter, Paul and Shola
These are fresh from Naija, oya
[Verse 5]
See dem, see dem, dem don come back again, ah
I beg you sister big, you get one agenda
Why you put me in between middle of the centre?
'Cause me no like no pretender
[Verse 6]
So make you stop to dey look and start to dey do
Peter and Paul, dem be one, no be two
Remember say dem get gbedu, oh-oh
Wey go make you soji, oh-oh
[Verse 7]
I love your bum-bum bare
You make me really wanna touch your ware
When you hook up in the club, oh
Give dem a run oh, give dem a jump
[Verse 8]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Verse 9]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Verse 10]
Somebody say, oh, oh, oh-oh-oh
Everybody say, oh, oh, oh-oh-oh
(Rudeboy!)
[Verse 11]
We don bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji, Mr. DJ, you dey kill me
Whine up your body if you dey dig me
[Verse 12]
So make you tease me, please me till I lose control, ah
'Cause otherwise, my sister we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further?
Tell am say we no dey bother, eh
[Verse 13]
Who be the bagger wey say we no dey go further?
Tell am say we no be losers, we dey stronger
Move all your body with your busy body thunder
(Gbosa) Gunshot go replace another
[Verse 14]
So make you stop to dey look
Peter and Paul, dem be one, no be two
Remember say dem get gbedu, oh-oh
Wey go make you soji, oh-oh
[Verse 15]
Girl, I love your bum-bum bare
You make me really wanna touch your ware
When you hook up in the club, oh
Give dem a run oh, give dem a jump
[Verse 16]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Verse 17]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Verse 18]
Somebody say, oh, oh, oh-oh-oh
Oh, oh, oh-oh-oh
Everybody say, oh, oh, oh-oh-oh
Ẹ yágo loná
Oh, oh, oh-oh-oh
Weird MC dey come
Run this Rudeboy
[Verse 19]
What you gonna do, where you gonna hide
When we run the show and we drop the vibe?
We got the clubs on lock down
You better move your busy body now
[Verse 20]
Ki no mo wí?
Ki ni mo sọ?
Move your body
Keep it closer
[Verse 21]
No dulling
No gawking
No stalling
No shaking
[Verse 22]
I just dey vibe dey go, ah
No be me, oh
Ijó ya, oh
Mark this dance
Oh my goodness
[Verse 23]
Who be the bagger wey say we no dey go further?
Tell am say we no be losers, we dey stronger
Groove all your body with your busy body thunder
(Gbosa) Gunshot go replace another
[Verse 24]
So make you stop to dey look
Peter and Paul, dem be one, no be two
Remember say dem get gbedu, oh-oh
Wey go make you soji, oh-oh
[Verse 25]
Girl, I love your bum-bum bare
You make me really wanna touch your ware
So when you hook up in the club, oh
Give dem a run oh, give dem a jump
[Verse 26]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Verse 27]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Verse 28]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
Run this Rudeboy
[Verse 29]
With your busy body, eh
You go soji, eh
Everybody, eh
Move your body, eh
[Outro]
Yo P
Run this Rudeboy
We bring it back again
The remix
With your busy body, eh
Yo P
Everybody, eh
Mark this dance
Written by: Northside Entertainment LTD, Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Paul Okoye, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
instagramSharePathic_arrow_out