Credits
PERFORMING ARTISTS
Tibu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kingsley Tibu Attafuah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Savage mix
Mixing Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Hey boo hey boo slow down Yammy guy tryna talk to you
I seen your insta, you just my type baby Waguan you?
No baby don’t do long ting cos I know you be feeling vibes too
Yeah you be feeling vibes too
[Verse 2]
I no fit sleep oo
I just dey high my ɔdɔ
You dey my mind oo bobo
Want to make you mine oo ɔdɔ
I no fit eat oo
Cos you be throat oo ɔdɔ
From your eyes to your waist
And your style and your taste
Girl I know say your type no be common
[Chorus]
My baby hold me
Baby, hold me
Ho-old me
Hold me closely
Baby, hold me
Baby, hold me
Ho-old me
Hold me closely
[Verse 3]
I no fit sleep oo
I just dey high my ɔdɔ
You dey my mind oo bobo
Want to make you mine oo ɔdɔ
I no fit eat oo
Cos you be throat oo ɔdɔ
You dey my mind oo bobo
Want to make you mine oo ɔdɔ
[Verse 4]
Anything I get I go take but slim girls be my taste
VT on the track oo make the thick girls bum to the bass
See you nice oo, baby whine so
Whine to the track like this
And if you shy no face no case
Baby if you shy no face no case
When we a linkup baby girl stop with the ego
Push in them back shots pum pum so be the ting go
Yammy too bad too bad Wey the gyaldem a scream so
Too many vibes make the gyaldem say she no want go
[Chorus]
My baby hold me
Baby, hold me
Ho-old me
Hold me closely
Baby, hold me
Baby, hold me
Ho-old me
Hold me closely
[Verse 5]
I no fit sleep oo
I just dey high my ɔdɔ
You dey my mind oo bobo
Want to make you mine oo ɔdɔ
I no fit eat oo
Cos you be throat oo ɔdɔ
You dey my mind oo bobo
Want to make you mine oo ɔdɔ
[Outro]
I no fit
I no fit eat oo
Cos you be throat oo ɔdɔ
From your eyes to your waist
And your style and your taste
Girl, I know say your type no be common
Written by: Kingsley Tibu Attafuah