Music Video

Abochi - Fathers Day Song (Guitar Version) Official Music Video
Watch Abochi - Fathers Day Song (Guitar Version) Official Music Video on YouTube

Featured In

Lyrics

Daddies, them say we don't know how to marry, we just dey worry.
Daddies, them say all we do is to run away from the babies.
Daddies, everyday we do this and that.
Them say we we no be responsible.
No be everybody dey like that.
E just be funny cos,
If man no dey, If poppie no dey,
Then wetin we gain?
If man no dey, if man no dey,
How we go exist?
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To every man wey dey fight for the responsibilities)
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To every man wey dey do everything for the family)
Who say man no dey?
So who say man no dey?
See,
If man no dey, If poppie no dey,
Then wetin we gain?
If man no dey, if man no dey,
Me den you no go dey.
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To every man wey dey fight for the responsibilities)
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To You)
Happy Fathers Day (To every man wey dey do everything for the family)
Written by: A
instagramSharePathic_arrow_out