Featured In

Lyrics

All of the signs dem tell us for bible
Today we dey see am here
Revelation 13 16 to 18
Declare say the time don near
9 of Revelation 13 say who getti ear make he hear o
For the time don reach make we come serve God
Who getti ear make he hear ooo
Bible say the time don reach make we come serve God I say
Who getti ear make he ear ooo
The trumpet go soon sound if you no know make you know
Oda mre vwe von kpevwe ebu geruvwe everybody go
Who getti ear make he hear ooo
Ha who getti ear o
Ha who getti ear o
Ha who getti ear o
He make he hear ooo you hear me
Who getti ear make he hear ooo
Hmm ehehn hmm ehehn oni mee sing
My broda sing the time don reach make we come serve God
Who getti ear make he hear ooo haa hau haa hau
Kefee put your mouth o make e for nor long o hey hey hehn
You wey dey do good continue
You wey dey do bad He dey see you
He go come like a thief oh better be real
Na only ekpa dey say God no dey
O ro re ro gbien yon
Okeririre okeririre
Who getti ear make he hear
Ha who getti ear o
Ha who getti ear o
Ha who getti ear
Make he hear ooo you hear me
Who getti ear make he hear ooo
The trumpet go soon sound if you no know make you know
Oda mre vwe von kpevwe ebu geruvwe everybody go
Who getti ear make he hear ooo
Sing iye iye o
For the time don reach make we come serve God
Who getti ear make he hear ooo
Bible say time don reach make we come serve God
Who getti ear make he hear ooo
Christ is coming back again
Get changed
Get changed
Be born again
If he finds u sleeping u will be ashamed
Where will u be when He comes again
I will be ready like He said before
There'll be so much peace and joy
In the house of my Father Jesus will be right there
Come back home home
The time don reach make we come serve God
Who getti ear make he hear ooo
Who getti ear make he hear oo
Bible say time don reach make we come serve God
Who getti ear make he hear ooo
The trumpet go soon sound if you no know make you know
Oda mre vwe von kpevwe ebu geruvwe everybody go
Who getti ear make he hear ooo
Make you ear o
Who getti ear make he hear ooo
Who getti ear make he hear ooo
Who getti ear make he hear ooo make he hear
Who getti ear make he hear ooo
Who getti ear make he hear ooo
Who getti ear make he hear ooo
Eh iye we don talk finish
Written by: RR
instagramSharePathic_arrow_out