Top Songs By Mr. Raw
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr. Raw
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mr. Raw
Songwriter
Lyrics
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh
Everybody, biko bịanụ o
We doing this oh
Obodo edelugonụ o-o-o
We getting down oh, oh-oh-oh-oh
Everybody, biko bịanụ o
We doing this oh
Obodo edelugo oo
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh, oh-oh (We doing this)
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh, oh-oh-oh-oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh
Now, first of all make I introduce myself
Afa m bụ Dat **** Raw (Dat **** Raw)
I'm from Ụmụesere, Amabọ, Okoko Item in Abia State
Gezịanụ ntị now, make we relate
Abụ m a ****, but owu na-asa m
M gụchaa rap a, ma unu egorọọ egwu a, I go vex
Because ejego m America gụọ egwu
Bikonụ kụpụrụnụ m aka, unu a maa deal
Ndị Igbo, kwenu (Hey)
Ndị Igbo, kwenu (Hey)
Igbo kwezuenu (Heeee!)
Let me appear, with my bottle of beer
Because we had it up here (Because we had it up to there)
We don suffer pass King Jaja of Opobo
May God help this Obodo, and our Naira and Kobo
I no be Coco, I just dey flow to make dough
Egbe belụ, ugo belụ, nke sị ibe ya ebena, should go
Some get company, but them no fit dash beggar one penny
For ceremony, na so dem go dey throway money
If life na something wey money fit buy
Inno talk am with Ahmed, say the rich go dey live, the poor go die
Before, before, we be giant for Africa
We go create new states, make we be like America
The new states come drive non indigenes commot
Kịtaa, the ones wey remain dey overwork like robot
To me, all these things just dey as good as
Most of we leaders dey like Judas
Ụfọdụ ji austerity measures, begin dey loot our treasure
(Under pressure, we say, we under pressure)
Who go fit live with one love and harmony without money?
See as people just dey turn to povery property
Money no dey my pocket, economy still dey drop
Even sef, me wey dey rap never chop
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh, oh-oh (We doing this)
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh, oh-oh-oh-oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh (We doing this)
Obodo edelugo oo
Make una fashi say we dey for hard times, my fellow country people, this na my turn to shine
I sabi say a stitch in time saves nine
But the problem be say water don enter pipeline
1960 ka anyị nwere independence
But, still, everything anya m na-afụ ka bụ nonsense
Ọọ m kọọ maka NITEL? Ka ọọ m kọọ maka NEPA?
When common man like me no fit buy newspaper
Ọtụtụ ihe na-eme n'obodo anyị a bụ Naija
In short, we need person wey go dey like prophet Elijah
Cool-uo down, gee ntị, you go get the jerk
Nigeria don worwor, sotey e dey give me headache
Na so I enter market one day ka m gote garri
One cup na twenty naira, this thing wee na-agba m gharịị
I carry vex, buy one cup wey I go chop
As I dey go house, police talk say make I stop
(Hee! Hold it, wetin you carry?)
I tell them say na garri
Ha jụọ m, ọọ ya ka m ji na-ezuzu na-agagharị
I ask them, "But why all these harassment?"
"Wetin I do to deserve this kind embarrassment?"
Me, I be citizen, and my name na **** Raw"
"Biko who una be? Abi na Man-O-war?"
"Soldier men, Mobile Police ka ọọ Bakassi?"
'Cause, e be like say una dey envy my Versace
Make una leave me alone
Ana m ewe iwe ọkụ, na-asụ nsụ, nwee single bone
I begin halla, based on say Naija na my nation
I no sabi say my right no dey for constitution (Imagine)
Na so them begin panel beat my face
If una see wetin them do me that day, una go craze
Them carry machine gun knack me for head
One of them woze me slap, anya m achaa red
(Wetin you do now?)
Them talk say I misyarn
That day, ndị a kụrụ m ihe tinker kụrụ pan
But as a big boy, I no suppose cry
Because, na mess up if say tears commot my eye
Na so I come bone like Bone Thugs 'n' Harmony
Them collect my shoes, my wristwatch, them seize my money
Them panel beat me finish, I no talk
This kind thing happen, because I no dey stay for Aso Rock
Like play, like play, I for die that day
But to God be the glory say I still dey kampe
Kedụ nke bụ na a ma nkwerọọ, ṅụọ mmiri tọgbọ iko
Chineke Nna, biko, napụta m
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh, oh-oh (We doing this)
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh, oh-oh-oh-oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh (We doing this)
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh, oh-oh (We doing this)
Obodo edelugonụ oo
We getting down oh, oh-oh-oh-oh (We getting down)
Everybody, biko bịanụ oo
We doing this oh, oh-oh (We doing this)
Written by: Mr Raw