Featured In
Top Songs By D'banj
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
D'banj
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Oyebanjo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Don Jazzy
Producer
Lyrics
[Intro]
Me, I be Dbanj
My jamo friends dem dey call me Skibanj
I don get degree for womanolgy
I don study the woman physionomy
[Verse 1]
Wey dey make them dey follow me
For de club, den take up their thumbs for me
Even the girls they ask for me
Make I tell them the secret of my melody
Listen
[PreChorus]
Make I tell them de koko o, ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o, ah
Make I tell them de koko
If I tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If I tell dem the koko
Make you yarn them de koko now
[Chorus]
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
[Verse 2]
As I dey waka up for road, I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine no be small
When her front no be small
When her backside no be small
[Verse 3]
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And yarn am no be small
She no wan gree my own o
Until I yarn her am the koko
No be small
[PreChorus]
Shay u won no d koko, ah
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko, ah
Make I tell you d koko
If I tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If I tell dem the koko
Make you yarn them de koko now
[Chorus]
Tongbala je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
Tongbala je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
[Verse 4]
Listen, listen, listen
Mo wa talented, yes mo wa gifted
Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
Se ri hips e, ma fi le shifted
Igo oju e, ma file tinted
Boyfriend e gan o wa evicted
E e mo pe D'Banj is addicted
Te ba so pe no, ma wa persistent
Mo ni iyawo nle don get it twisted
[Intro]
Make I tell them de koko o, ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o, ah
Make I tell them de koko
If I tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If I tell dem the koko
Make you yarn them de koko now
[Chorus]
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emi le tongolo
Written by: D'banj&Don