Music Video

Wande Coal - Wanted [Official Audio]
Watch Wande Coal - Wanted [Official Audio] on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wande Coal
Wande Coal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatobi Ojosipe Wande
Oluwatobi Ojosipe Wande
Composer
Blackdiamond Entertainment
Blackdiamond Entertainment
Songwriter

Lyrics

Black Diamond Black Diamond It's Wande Coal Major Bangz Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Yay yay yay Tell these people say I don come now yeah Tell these people say I don come make dem hear People wey dey talk bad things make dem hear E don tey when I dey do things make dem fear Everytime dem dey shake Everytime dem dey want to celebrate Me I don dey thank god say I make am You sef thank god you go make am oh oh oh Balance well and check am So many brothers dem dey player hate Money going round so I rotate Na double bodyguard make you rotate am It is funny how you dey see me Shey na because I nor dey try before Shey na because I don dey praise the lord But dont forget na me be the key to the door Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Yay yay yay Baby my gbedu just dey drop They call me Wande coal and my money work work And all the girl start to dey shake their booty non stop Na where I dey work na there I must chop And anytime I dey try to explain to my people say My people dey doubt dem talk say me I nor fit stand Abi na them get when Jehovah understand If you want to try me You can go and chop sand Some people speaking looking like life is a joke Instead them to be working and be hustling for the dou My people need to appreciate abi to let me know And all the celebrities they already know So this is what I'm tryna say basically Anytime you see me make you know say money dey No GBT you go know say money dey If you go GTB you go see say money dey Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa damfo shere Abor abor Ale olo wor Yay yay yay See sugar Shebi na very important people we be we nor be regula Shebi na game we dey play we go play am the way we play snooker Take it easy well or else you might be gone And e nor matter what you say As long as we keep the burning everyday Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Won gbo mi nigboro And them dey hear me mi nigboro Won wa mi nigboro Them dey find me nigboro Coz awa Lambo shere Abor abor Ale olo wor ahn Coz awa lamfo shere Abor abor Ale olo wor Yay yay yay W Ceezzy Easy
Writer(s): Micheal Archibong, Wande Ojosipe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out