album cover
Old Taker
1.428
Music
Old Taker foi lançado em 13 de outubro de 2023 por Dj Michelle como parte do álbum Old Taker - Single
album cover
Data de lançamento13 de outubro de 2023
SeloDj Michelle
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM111

Letra

Gbezeleke
Niphkeys
Dj Michelle on the wheels of steel,
Toby Shang the zaddy of hype
Old taker no dey take again new taker don take over,
Old taker no dey take again new taker don take over,
Sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
Sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
chei chei
When God give u Ajala
try dey use ur ajala cos even men wey dont touch block stilll dey find blocking bulk
even men wey don touch block still dey find blocking bulk
Oya old ur Ajala
oh sh*t
Oldtaker don dey para
old taker don dey para
Oldtaker don dey para
old taker don dey para
Sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
Sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
na u dey serve breakfast abi dem dey serve u breakfast,
dey dunoo
na u dey serve breakfast abi dem dey serve u breakfast,
cos even men wey get update still dey find update squad
even men wey get update still dey find update squad ,
See wahala see palava see wahala can u imagine
See wahala see palava see wahala can u imagine
Oldtaker don dey para
Oldtaker don dey para
Oldtaker don dey para
Oldtaker don dey para
let it echo
kpa kpa kpa
sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
Written by: Abesin Michelle Opeoluwa, Adeleye Tobi Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...