유사한 곡
크레딧
실연 아티스트
Fridly Nation
실연자
작곡 및 작사
Fridly Nation
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
ISONG BEATS
보컬 프로듀서
가사
Far away oh
Far far
Far away oh
Far away oh
Far far
Far away oh
Far away oh
Far far
Far away oh
Ah ah ah ah
Angela
Na you be my sexy diva
Call Bella
Tell am make she park her load go
Go far away
Angela
Angela
Angela
You are my sexy diva
My diva
My diva
Call Bella
And call her
Tell am make she park her load go
Go far away
Girl I need you
You Dey high me
Pass that thing wey dem roll
Oh oh
All my heart knack tikati when you show
When you show
This love is something baby I cant leave oh
You have given me something
And I cant let go
Oh oh
Na only you Dey my mind
No other girl for behind
This our love ride or die
Baby mi malo wyn
You no see I dey shine
Dey shine
Plenty things I fit buy for only you
Angela
Na you be my sexy diva
Call Bella
Tell am make she park her load go
Go far away
Angela
Angela
Angela
You are my sexy diva
My diva
My diva
Call Bella
And call her
Tell am make she park her load go
Go far away
If loving you is a crime girl
Am ready to go jail
I will be up all day
Praying to see your fine face again oh
Girl I cherish you
You
Girl I gbadu you
You
Girl this love is true
True
Let us do the do
Na only you I need
I need no other person
Na you Dey make me happy
Even when I dey sick
Ghahu lekpa like this
Show dem say you sabi
Do the do
Do the move
Skri be du
Angela
Na you be my sexy diva
Call Bella
Tell am make she park her load go
Go far away
Angela
Angela
Angela
You are my sexy diva
My diva
My diva
Call Bella
And call her
Tell am make she park her load go
Go far away
Chee
Writer(s): Fridly Nation
Lyrics powered by www.musixmatch.com