Credits

PERFORMING ARTISTS
Zojo
Zojo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jonathan Joseph
Jonathan Joseph
Songwriter

Lyrics

If the dollar like, make e no fall down Maga go dey pay Musically, I'm a murderer eh If the dollar like, make e no fall down Oluwa no fit fall my hand If the baby get big bum bum Make you tell her make she come inside To all the people wey wan see me fail Na every day I go dey disappoint To all the people wey wan see me fail oh Holy Ghost fire go dey burn dem down As we dey give God the glory Maga go dey pay As we dey sing gyration oh Maga go dey pay As we dey give God the glory Maga go dey pay As we dey sing gyration oh Maga go dey pay Olololololo Iworiwo Big big deals can come in Iworiwo Olololololo Iworiwo Big big deals can come in Iworiwo I leave wahala for people wey get am If you no get funds, dem go use your head oh So me pray to the Almighty Show me the way So me pray to the Almighty I get am before, no be property To all the people wey wan see me fail Na every day I go dey disappoint To all the people wey wan see me fail oh Holy Ghost fire go dey burn dem down As we dey give God the glory Maga go dey pay As we dey sing gyration oh Maga go dey pay As we dey give God the glory Maga go dey pay As we dey sing gyration oh Maga go dey pay Olololololo Iworiwo Big big deals can come in Iworiwo Olololololo Iworiwo Big big deals can come in Iworiwo If you no get funds, dem go use your head oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out