Lyrics

My biggest fear is the day everyone will post me and I'll not see it Yah allah for the sake of my mum don't let me die young Problem wey go make people dey gather money for me make I no see am oh lord God wey carry me reach here go still carry me reach there if I no panic Na how e go be I dey find I no dey find wahala Sure client still dey to see them online hard if your evian no strong You fit follow person wey know road make them use you clear road Na life be that my bro no reason am go far With your tfare if you go loose guard them fit use you clear road No dey call me your brother if you no fit help me Even when I'm loosing I believe God is able Paste local bank or credit card for sure drop Ach drop needed Checkbook drop needed Twelve don knack yankee ti ji bomb and no go loose guard Na poor man dey reason love and you no get money no go bomb and leave woman Wetin you no fit give me no ask me if ogun no want kill you Mum prayer keep me strong I fear no evil I hope all my homie win the silent battle they don't tell me about Being poor is a sin trying everything to escape the poverty Nothing go do who no help you Don't hate anyone wey no hate you Don't fight who no fight you And don't help who no help you Work hard and become a leader be lazy and become a slave A word is enough for the wise Na money be man no be by mouth And don't put your leg in my shoe if you no want see craze Facebook toye kin nigga fi bomb opada ko for sale si ni whatsapp base on say the nigga no guide No rich parent just a broke boy trying to get rich You are getting close that's why you are getting taught Enemies of progress plenty pass the progress na you go face your success You dey oppress who no oppress you na your money you dey waste no be Yoruba movie you dey watch Work on your goal fight for what you want Don't be lazy GOD will help you Which update you dey chop my nigga gbemi debe Hope still dey hope still dey you fit die before the hope come Just pray for long life pray not to die young Sometimes I go cry and pray this hustle don dey make me craze No be like this we start why una no dey share update Anyhow e be I no panic Nigga dey vex for nigga progress instead ko sunmo ko gba update Dey play you go just dey face sapa for there Celebrate with them Jubilate with them your own sef dey come if you no panic Werey Otilo bayen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out