Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Usmanial Vibez
Usmanial Vibez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Imole Ikorodu
Imole Ikorodu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Showlex
Showlex
Producer

Lyrics

Be grateful for what you have niggas die everyday Life of a hustler ko easy Without struggle there is no progress Celebrate me when I'm still alive Don't celebrate me when I'm gone Cause one day I'll leave the world and I'll never come back again Be yourself love your self nobody want your progress except your mum Make e plenty make e sweet make e long is all I pray for You dey hot pass me no concern me show me where you dey bomb and give me update I no fit dey envy another man progress because I dey broke Sometimes nigga go bomb still dey cry base on say nigga no guide Make I sha dey getting paid your doing no concern me Stay happy no one has it all you self dey try your best Wetin Jesus go do for river if you like no bath soap No forget to pray we live in generation where our joy give people problem And out problem give people joy Appreciate the little one you get God wey do small go still do big if you no panic I don't care how long it takes if I give up make I die You win or you lose no give up everybody na king for him lane I don tire for all this guide today no guide tomorrow I still cry yesterday night If you want to help me help me If you want to kill me no problem I'm fucking tired bro Be ready to face the haters don't let them slow you down people wicked Enemies like friend plenty na you no go loose guard for street People wey hate you plenty life no easy hustle hard and make money If them check you balance them no allow them to shenk you Everybody na king for him lane bro you self dey try Leyin malee me ati Egbon pelu awon aburo mi di'e di'e toku And some of my Niggas I no get anybody number again Cause life don show me shege I no trust anybody again Nigga fit dey with you make them still dey wish you down fall Even me self I don't trust myself so who come be you wey I go trust you Even Jesus wey get twelve deciples they later betray our lord So who come be you wey your nigga no fit shenk you Them go shenk you them go oppress but you na you no go loose guard Na you no go give up Norma normal hustle manri be na you no go panic Wa!!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out