Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Marvelous Ebhodaghe
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Ebhodaghe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Samuel Olubodun Damilola
Producer
Jon of Castle Grey
Executive Producer
Lyrics
Let me down
Don't let me down
All these girls wanna take me away
But i swear them no go see my face
Cos i know say na you be the one wey i wan dey see on top my bed
Even if dem turn giveaway
Come along want you run away
Cos i know say na u be the one wey dey cool the fire on top my head ooo
What am i trying to say
If u leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
Like say na giveaway
I just wan see your face come hypnotize me
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down oh-oh-oh-oh-oh oh
Onome eh oh
Daughter of Jezebel
Make you love me as i dey
I don't see i don near
Please don't maximize my pain
No let my love for you
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my own oh umh
So if i come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down oh-oh-oh-oh-oh oh
Onome eh oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Don't let me down oh
Writer(s): Samuel Olubodun, Marvelous Ebhodaghe
Lyrics powered by www.musixmatch.com