Credits

PERFORMING ARTISTS
Skales
Skales
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Raoul John Njeng Njeng
Raoul John Njeng Njeng
Songwriter

Lyrics

Everytime I wake up na ur face I wan dey see without make up Abeg make we no break up Cause I no fit stand to see u take off I like the way u move I've never seen anything better than you, yeah U gat me in the mood na ur bottom dey make me feel good, yeah Ibidi bidi badiday Na ur love I wan dey feel everyday Ibidi bidi badiday Na ur body I wan touch everyday Ibidi bidi badiday I dey thank God say u come my way Ibidi bidi badiday Na ur face I wan dey see everyday Oh oh oh oh Oh oh oh oh I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah I promise you good loving I go be Batman you go be Robin hey hey Everyday we be balling None of these haters fit tell me nothing Look them as them line up yeaay Them nor want make we turn up yeaay From sun down to sun up Them dey find ways wey them go divide us yeaay Ibidi bidi badiday Na your love I wan dey feel everyday Ibidi bidi badiday Na your body I wan touch everyday, yah Ibidi bidi badiday I dey thank God say u come my way Ibidi bidi badiday Na your face I wan dey see everyday... yah I am for real Oh oh oh oh... ye Oh oh oh oh I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah O baby I am for real yeah For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah Oh oh oh oh... yea... I am for real yeah Oh oh oh oh... I am for real yeah Idibi bidi badiday Na your love I wan dey feel everyday Ibidi bidi badiday Na ur body I wan touch everyday... yeah Ibidi bidi badiday I dey thank God say u come my way Ibidi bidi badiday Na ur face I wan... I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah O baby I am for real For your loving girl I am for real yeah I hope say u know the deal Oh my baby, baby I am for real yeah
Writer(s): Skales Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out