Credits
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Alaba Ojamomi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nicetunes & Beats
Producer
Lyrics
I go just dey my dey
Dey my lane
Make no bad man
Come in my way
Make dem no
Carry mess my day
Make dem no
Carry mess my day
I dey fear some kind people
I dey fear bad mind people
Wicked wicked people
God go punish all of them
I dey fear bad mind people
I dey fear some kind people
Wicked wicked people
God go punish
Ko ko jabele o
Ka lu Ku lo mi shey tire
Koko jabele o
Ka lu ku lo mi shey tire
As I dey scratch
E dey sweet my jiga
And as I dey cry
E dey sweet some niggas
Many of my gees
Don dey turn bandits now
Wetin I do
Dem dey keep malice now
Na who kill papa
Person wey know am
Who do brother
Na inside matter
Them bath me cold water
Inna the winter
Gave me ah sweater
Inna the summer
Dem won drain my energy
Claim that they love me
But they really hating
Inna real life
Them Chiweta Agwu
That's why me stay
Inna me own lane
So nobody can style me
So nobody can
I go just dey my dey
Dey my lane
Make no bad man
Come in my way
Make dem no
Carry mess my day
Make dem no
Carry mess my day
People wicked
Wicked
Wicked
People
Wicked ya
Wicked
Dem wicked
People brutal
Dem brutal
Dem brutal
People wicked
Dem wicked
Dem wicked
Ko ko jabele o
Ka lu Ku lo mi shey tire
Koko jabele o
Ka lu ku lo mi shey tire
Yes
You are smiling now
But then if
We took that mask off
Would the revelation
Be the same?
Guess not
Grand Rising now
Let me address
You all motherfuckers
Before my moves
Drive you insane
Oops!
Hey Éyin were
E ma ba mi feyin were
E ma ba mi shere were
E fe we mi ni gele
Nah!
Put my crown down!
Not today
No man down!
Listen
I'm staying up my nigga
Make everywhere hard
I'm staying soft my nigga
I did that shit
Despite the talks my nigga
That's the road to hell
I hope you rot my nigga
I hope you rot, Rot
I go just dey my dey
Dey my lane
Make no bad man
Come in my way
Make dem no carry mess my day
That's why me stay
Inna me owna lane
So nobody can style me
So nobody can
People wicked
Wicked
Wicked
People wicked
Wicked
Wicked
Writer(s): Daniel Ojamomi
Lyrics powered by www.musixmatch.com