Credits
COMPOSITION & LYRICS
Fatiu Oladimeji Adedeji
Songwriter
Lyrics
Átori làyé àyé yin bìrì
Any how turn make I see my own do
Ha say this year no go pass me and I get believe Say my family go happy
Átori làyé àyé yin bìrì
Any how turn make I see my own do
Ha say this year no go pass me and I get believe Say my family go happy
Life so easy oo my brother make we Dey lowkey My paddy ooo make you no go fall my Brother cuz no body go help you know hey hey
And I do my thing my way
It's not my fault say mo kàlà
Any bad belle I go check am
Enemy no come my way hey hey
Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray
And I shout halleeee
Make baba show me way hey hey
Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray
And I shout halleeee
Make baba show me way hey hey
Lola oluwa ego Dey ok
I Dey lowkey when sapa come my placeWhen my time moma ku shaye
Mode ni gbagbo mada gba baller hey
Ye yeee Hood wey we Dey we keep trying
Trying every Dey we Dey on God
Many so pe mokere wetin I Dey find sheybi money ooo mio kere
Chasing all my dream mio shereoo
I no go rush mio ni saree
Me I no go sleep mio ni sun leoo
Procrastinating go away Ah ay
Make my mission no go fail Ah hay
You Dey hear me just Dey play Ah hay
No be two na one malayee ooo
Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray
And I shout halleeee
Make baba show me way hey hey
Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray And I shout halleeee
Make baba show me way hey hey
Atori laye aye yin biri
Any how turn make I see my own do
Ha say this year no go pass me and I get believe Say ny family go happy
Atori laye aye yin biri
Any how turn make I see my own do
Ha say this year no go pass me and I get believe Say my family go happy
Hood wey we Dey we keep trying
Trying every Dey we Dey on God oo
Many so pe mokere
Wetin I Dey find sheybi money ooo
Procrastinating go away Ah ay
Make my mission no go fail Ah hay
You Dey hear me just Dey play Ah hay
No be twone na one malayee ooo
Life so easy oo my brother make we Dey lowkey my paddy ooo
Because if you fall my brother nobody go help you know hey hey
Writer(s): Fatiu Adedeji
Lyrics powered by www.musixmatch.com