Lyrics

Yahoo yahoo is a game And I go play this game every single day Till I get this money make I be like dangote So I tell you say yahoo yahoo is a game That is what every nigga in the hood will say They wan get the money make dem be like dangote I say boys no bad oo Na the government fault oo Shey dey promise Dem work oo But dey no do wetin dem talk oo I say boys no bad oo Na the government fault oo Shey na man wey work oo Shey na him go chop oooo Come into the hood And lemme tell you a little story Many young people don dey try to get this money Hustle Every day just to make thier family happy Boys dey on God But the street e no dey friendly Dey say no work no dey And food no dey But the government kids they flex everyday Dem dey fly go any country just to spend their holiday Shey you dey see Oppression everywhere Yahoo yahoo is a game And I go play this game every single day Till I get this money make I be like dangote So I tell you say yahoo Yahoo is a game That is what every nigga in the hood will say They wan get the money make dem be like dangote I say boys no bad oo Na the government fault oo Shey dey promise dem work oo But dey no do wetin dem talk oo I say boys no bad oo Na the government fault oo Shey na man wey work oo Shey na him go chop ooo Make una dey feel Thier pains If they no get money tell me wetin dey gain They use their phone you dey use ur pen If you ask me self they is no difference Me I no go fit pretend Life na circle no be say e straight What goes around comes back again Me I no dey press but I dey feel their pain Yahoo yahoo is a game And I go play this game every single day Till I get this money make I be like dangote So I tell you say yahoo Yahoo is a game That is what every nigga in the hood will say They wan get the money make dem be like dangote I say boys no bad oo Na the government fault oo Shey dey promise Dem work oo But dey no do wetin dem talk oo
Writer(s): Emmanuel Omoyakhi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out