Featured In
Top Songs By Olamide
Credits
PERFORMING ARTISTS
Olamide
Vocals
Fireboy DML
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adedamola Adefolahan
Songwriter
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pheelz
Producer
Lyrics
(Ri') ah-ah-ay, ay-ay-ay
(Ri) ah-ah-ay, ay-ay-ay
Ridimakulayo
They can't touch this
They can't touch me
They can't do me nothing, only God can judge me
Emi laye mi, makin' my money
Wetin I dey find again, God don bless me
Ko dun, ko pọ, plenty, plenty o necessary oh
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Nothin', nothin', no one can change my destiny o
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Check it out now
Plenty fly, plenty nile, ah
Plenty hate, plenty mad, ah
Plenty fall, plenty rise, ah
Plenty happy, plenty sad, ah
Plenty mornin', plenty stack
Plenty pretty girls enter plenty flight
Plenty never gonna see me plenty try
Plenty say they love me, na plenty lie
Plenty enemies, men, I can never count
More than 29 year, dem plenty die
Plenty things for bad belle, plenty mine
Plenty dreams, they plenty, dem don dey kpai
For my plenty, sense still plenty time
To question everythin' I ask, that's plenty why
And that why plenty don't wanna see me shine
God bless, plenty, plenty dollar signs, ah
Ko dun, ko pọ, plenty, plenty o necessary oh
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Nothin', nothin', no one can change my destiny o
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Yeah, plenty stone and plenty kicked us
When we started, plenty dissed us
Plenty Judas, plenty Jesus
Plenty culture vultures, they can't deceive us
Plenty Titus, plenty Rufus
Plenty lies and plenty rumours
Plenty plus and plenty minus
Plenty politics, but they can't deny us
Plenty church and plenty mosque
Plenty you no go believe and plenty must, ah
(Ah-ah-ay, ay-ay-ay)
Plenty idols and plenty gods
But I'm a one in a million with plenty choice, ah
Plenty play, plenty pause
No plenty leader, only plenty boss (ah-ah-ay, ay-ay-ay)
Plenty grind, we no dey yarn plenty dust
We dey apply pressure and plenty force (ah-whoo)
Ko dun, ko pọ, plenty, plenty o necessary oh
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Nothin', nothin', no one can change my destiny o
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Ah-ah-ay, ay-ay-ay
Ah-ah-ay, ay-ay-ay (Ri', Ridimakulayo)
Writer(s): Olamide Adedeji, Adedamola Adefolahan, Philip Moses
Lyrics powered by www.musixmatch.com