Music Video

Larry Gaaga, Patoranking & ODUMODUBLVCK — 'Devil Wears White' (Official Music Video)
Watch Larry Gaaga, Patoranking & ODUMODUBLVCK — 'Devil Wears White' (Official Music Video) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ball J Beat
Ball J Beat
Producer

Lyrics

Ah ah eh, ah ah eh I remember when owu dey blow me Nobody yarn my story Nobody want to know me Nobody want my glory Na im I vex give the for America All my land na in kilometer They want to know my speedometer From nobody eh(nobody) To somebody eh(somebody) Go tell mummy eh Go tell daddy eh Say the boy don be man Nobody wey fit stop God's plan So me gas out when me sing Money dey find me eh(m'ego no chom, m'go na chom) Money dey find me eh(m'go no chom, m'go na chom) Money dey call me eh(m'go na akpom, m'go na akpom) Money dey call me eh(Dey call me for phone) Nothing spoil, nothing last Gemstore you're the number one boss Say na me the ghetto people endorse Oluwa bless me put money nnami purse Anywhere we go dem want to know us The money full bank and e full purse Even oga dey call me yes boss The suffer good, omo nothing wey lost Money dey find me eh(m'go na chom, m'go na chom) Money dey find me eh(m'go na chom, m'go na chom) Money dey call me eh(Dey call me for phone) Now see the way we dey move higher Nwata kill them naa bumbada Back in the days dey say i too waka Nwana gekwa na anthem maka ni kafa See I hustle on the low now I don hammer De fu ni wa bo I bu si short corner Owu na sabu nwoke before I no dey see mula Now umasa na kpo si numu dondada E ga back e ga fu the full story Before before these people they no send me Be m drop onu no gut no glory And every other thing a buru history E te everyday we dey flex Everyday ah nam na lab na mega test Anyi na gbaga last anyi gbaga first Money ne cho zi m money na my pest Money ne bia ulo m money na my press Money dey find me eh(m'ego na akpom, m'ego na akpom) Money dey call me eh(Dey call me for phone) Ah ah eh, ah ah eh...
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Godwin Vata Sonzi, Anthony Eubuka Victor, Ayobami Oladapo Olayeye, Daramola Abiola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out