Lyrics
She-she-shekpe
Wetin I gain if I lose you to one of the boys online?
I fit craze, I fit kpai, I fit die (baby oh)
If tomorrow come, you no dey my side (Ọlurun maa jẹ, Ọlọrun ma jẹ o)
Jẹ ka gbadura kaye wa dara
Ko layọ, ko loyin
K'ọn ma t'epo sala wa
I go pray for you, and I go fight for you
My desire for you
It's more than I can explain
Elo lowo ori ẹ?
Ṣo gba one milli, one million dollar?
(One million, one million)
Tell your mummy I go pay
How much is one milli, one million dollars?
One million, Dọlapọ
You know say na me be OBO
They call me David, Davido-do
Girl, come and chop, my chop my dough, dough
Dọlapọ
Emi ni OBO
They call me David, Davido-do
Girl, come and chop, my chop my dough, aii, Dọlapọ
Ta lo ni pe baby mi o le jo?
Wọn ni ko le fẹsẹ rajo
Fi ibadi jo, awẹlẹwa
Fun wọn tan, fun wọn tan, baby oo
Dem say we no go last
Dem say na we do pass
Dem dey jealous our love ehh
It's more than I can explain
Jẹ ka gbadura, kaye wa dara
Ko layọ, ko loyin
K'ọn maa tepo sala wa
I go pray for you, and I go fight for you
My desire for you
It is more than I can explain
Elo lowo ori ẹ?
Ṣo gba one milli, one million dollar, one million dollar?
Tell your mummy I go pay
How much is one milli, one million dollars?
One million, Dọlapọ
Eh, eh
Assurance 2020 and forever
Writer(s): Godwin Ufot, Almoruf Adekunle Kosoko, David Adedeji Adeleke
Lyrics powered by www.musixmatch.com